×
soloplay
Song/Video Promotion Submit Post ON Soloplay Contact US About Us
☰ Menu        




▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Entertainment ▹ News ▹ Sports


Foreign| Ghana Music | Gospel Music | Lyrics | Album |

Upload Your Song



« | »

[Lyrics] Magixx – Like A Movie

PublishedBy: in LyricsSeptember 28, 2021 -


0
(0)

Read Magixx – Like A Movie Below:

 

LYRICS

Randay! Oh no no nom, yeah, yeah
Melanin po po po
Sey me wan score score score
Sey me want you, gimme your lo-lo-love (Lo-love)
o Opor por por

Girl ya the final
Ain’t nobody but you, my Delilah
Dem wan test but them no fit try am
Away with you say me flier

Girl, you know this
Say you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving cut my dada
Just to prove

I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl, me fit kpai for you naa

When I’m with you is like a movie
Dunno oo
My baby come inside, let’s do it
Yunno oo

When you no Dey sey man be clueless
Dunno ooo
When I’m with you is like a movie
Ahh, is like a movie

Girl, me be loving you like kilode
Yeah, uh
And na you dey pon my mind
Every day
Yeah! Baby, loving you like, kilode
No, na
And na your dey for my kind
Every day, oh kilode, yeah

Like a spliff in my head you amazing
Yeah
Those wey dey hate on you they are crazy
Yeah
Fashion god, girl, you massacre, you massacre
Eat flesh like a cannibal, a cannibal
You carry no be lie, yeah
Blown away, Afghanistan Bhim!

Girl, you know this
Say you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving
Cut my dada just to prove

I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl, me fit kpai for you na

With you is like a movie, dunno oo
My baby come inside, let’s do it
(You, you) Yunno oo
When you no dey say man be clueless, dunno ooo
When I’m with you is like a movie
Ahh, is like a movie

Girl, me be loving you like kilode
Yeah, uh! And na you dey pon my mind
Every day yeah
Baby, loving you like kilode, no, ah
And na your dey for my kind
Every day oh kilode

 

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Submit Your Music To Us

Tags:

About Nazeal

0 Responses

Leave a Reply

« | »

PAGES