×
soloplay
Song/Video Promotion Submit Post ON Soloplay Contact US About Us
☰ Menu        




▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Entertainment ▹ News ▹ Sports


Foreign| Ghana Music | Gospel Music | Lyrics | Album |

Upload Your Song



« | »

[Lyrics] Dremo – Talk N Do

PublishedBy: in LyricsNovember 13, 2021 -


0
(0)

Read Dremo – Talk Do Lyrics Below:

 

LYRICS

Yeah yeah
Rapper wey dey sing song
Stubborn! (take am easy)
Codename
Stubborn!

They want to love my lover
They want to take my place want to blow my cover,
oh no no
They want to quench our fire (fire)
Girl if na only one way I need to find my lover ama find another

And anything I do ,
anything you want baby talk I do
You know i’ll do anything for you
I say how are you ?
comment allez-vous
Anything you want I do
Girl you know sey I be Mr Talk Do
You know I’ll do anything for you
comment allez-vous

Oh Zara
Ohhh Zara
Baby make you take am easy
Take am easy
Za zara
Oh Zara
Ohhh Zara
Baby make you take am easy
Take am easy

I’m just a young man tryna find my way
I no go run another man race no way
I no go use another man reign to dey water my face
No way
No way

Oh baby baby
Ti ina ba de o
Dem no go fit to take you shine no way
Dem no go fit to take your star
I go wire to Erica, Ahhh

And anything I do ,
anything you want baby talk I do
You know i’ll do anything for you
I say how are you ?
comment allez-vous
Anything you want I’ll do
Girl you know sey I be Mr Talk Do
You know I’ll do anything for you
comment allez-vous

Oh Zara
Ohhh Zara
Baby make you take am easy
Take am easy
Za zara
Oh Zara
Ohhh Zara
Baby make you take am easy
Take am easy
Za zara
Oh Zara
Ohhh Zara
Baby make you take am easy
Take am easy
Za zara
Oh Zara
Ohhh Zara
Baby make you take am easy
Take am easy

Stubborn.. Stubborn!

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Submit Your Music To Us

Tags:

About Nazeal

0 Responses

Leave a Reply

« | »

PAGES