×
soloplay
Song/Video Promotion Submit Post ON Soloplay Contact US About Us
☰ Menu        




▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Entertainment ▹ News ▹ Sports


Foreign| Ghana Music | Gospel Music | Lyrics | Album |

Upload Your Song



« | »

[Lyrics] 1DA Banton Ft. Zlatan – No Sleeping

PublishedBy: in LyricsJuly 24, 2021 -


0
(0)

Read “1DA Banton Ft. Zlatan – No Sleeping  Lyrics” Below:

DOWNLOAD AUDIO

 

LYRICS

Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia

You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na

Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself

Koronbe
Suffer no taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba egun gba gbalabi
Na rich man dey get padi

Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan make dem call ballers
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy? charlie make we use your name
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey
You go enjoy

Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself

It’s STG
Original dey here

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Submit Your Music To Us

Tags: , ,

About Nazeal

0 Responses

Leave a Reply

« | »

PAGES